Vicki D – Chill

Yet another classic come back tune from the “Aanu” crooner, songwriter Vicki D dubbed CHILL.

The inspiration behind the song “CHILL” boils down to a solemn reminiscing of his music career, and the journey so far which however has come a long way to pay off.

Listen and Enjoy the track below;

DOWNLOAD MP3

LYRICS

Just like yesterday!!!
Omosikator
Kpoki

Just like yesterday
Dem dey use us play
Small boy outta the zongo
T’ofe f’owo sere
Dem talk say he no get the mind
To fit hustle and shine
Thank God is mercyfull
The boy don dey smile

Awa kan chill o
The hustle is real o
Nothing wey dey bother man again
We don too see o
Awa kan chill o
The hustle is real o
Straight outta the zongo brother
Now we don dey chill o

Nothing dem fit tell me again
Sun don shine
Rain don fall man still dey
Everyday come turn holiday
Sweet feeling
Big chilling
Inner peace
Vasa dey for family
Tell me why I no go dey happy
All bad days don turn to memory

Awa kan chill o
The hustle is real o
Nothing wey dey bother man again
We don too see o
Awa kan chill o
The hustle is real o
Straight outta the zongo brother
Now we don dey chill o
Awa kan chill o
The hustle is real o
Nothing wey dey bother man again
We don too see o
Awa kan chill o
The hustle is real o
Straight outta the zongo brother
Now we don dey chill o

The post Vicki D – Chill first appeared on tooXclusive.



source https://tooxclusive.com/vicki-d-chill/

0 Comments

What do you feel about our post ??
Don't forget to drop your comments below 👇👇👇

Or call us +2349036431442