[Song lyrics] KellyPaper - Faraway - Full Lyrics

 

[Song lyrics] KellyPaper - Faraway - Full Lyrics

Popular Nigerian Music songwriter and Recording artist 'CALEB OGALA', popularly known as 'KELLYPAPER', dropped a smash hit 'FARAWAY',  last week and here is the lyrics, Real cont, Written For the soul!

© KELLYPAPER 2022




KELLYPAPER - FARAWAY - lyrics

Then for de hood wey I Dey

nobody reason my case

I was loosing my faith

notin my eye no face

wake up only mama dey oh ye ye

nau ahde sing back in de days nau

u meet me wen I don dey make am

u say me I no give u face nau


mama tell me get up

I look in her eyes motivation

only we knw where e dey pain us

na why u bin hear me sing Ayewole

my maths e difficult

no vex wen u see me de live up

de boy de carry family cross

am going so hard and nau e don de pay oh ye ye 

Aje ooo

anything I de do me I de always try to de do
am my way ooo

anything for de cash I pull up in cars
my tinkin is faraway ooo

anything I de do me I de always try to de do
am my way ooo

anything for de cash I pull up in cars
my tinkin is faraway ooo


dey say am living lucky life

Dem gimme their load make I carry am

family dey niggas de for side

struggle wan de turn me upside down

if I call u shey u go gree credit me like u say ooo

for some days I no chop I just de run like am usainbolt 


mama tell me get up

I look in her eyes motivation

only we knw where e dey pain us

na why u bin hear me sing Ayewole

my maths e difficult

no vex wen u see me de live up

de boy de carry family cross

am going so hard and nau e don de pay


AJe ooo

anything I de do me I de always try to de do
am my way ooo

anything for de cash I pull up in cars
my tinkin is faraway ooo

anything I de do me I de always try to de do
am my way ooo

anything for de cash I pull up in cars
my tinkin is faraway oo

mama tell me get up

I look in her eyes motivation

only we knw where e dey pain us

na why u bin hear me sing Ayewole

my maths e difficult

no vex wen u see me de live up

de boy de carry family cross

am going so hard and nau e don de pay

[Song lyrics] KellyPaper - Faraway - Full Lyrics


0 Comments

What do you feel about our post ??
Don't forget to drop your comments below 👇👇👇

Or call us +2349036431442