Johnny Drille “Believe Me” Lyrics

Johnny Drille Believe Me Lyrics

Mavin singer, Johnny Drille drops a new song title, ‘Believe Me’, below is the official lyrics (lyric video) to the song produced by Don Jazzy.

BELIEVE ME LYRICS (Written by Johnny Drille)

What have you done to me
I no know, oh yeah
What have you done to me (Chaii)
I no know oh

Believe me
Believe me
Believe me
E gats be you
I need you
I need you for my family
Believe me
Believe me
E gats be you
I need you
I need you for my family

It must be you
It must be you o Anwuli
I need you
I need you for my family
It must be you
It must be you o Anwuli
I need you
I need you for my family

Oh baby o
Been in love with you for days
I don dey wait you for so long
Sho mo

I’m crazy o
Girl, I’m crazy over you
Na wetin man go do to make you know

Wetin you wan believe if you no believe me
I will not deceive do not deceive me
And my love go pass the love you give me
If I fall your hand abeg delete me
Wetin you wan believe if you no believe me
I will not deceive do not deceive me
And my love go pass the love you give me
If I fall your hand abeg delete me yeah

oh my love, oh my love
What have you done to me
I no know, oh yeah
What have you done to me
I no know

Believe me
Believe me
Believe me
E gats be you
I need you
I need you for my family
It must be you
It must be you o Anwuli
I need you
I need you for my family

Oh pretty, pretty
My pretty pretty
Make I give you my name
Oya follow me let’s go
Bend down low
Follow me make we go
Oh pretty, pretty
My pretty pretty
Make I give you my name
Oya follow me let’s go
Bend down low
Follow me make we go

Wetin you wan believe if you no believe me
I will not deceive do not deceive me
And my love go pass the love you give me
If I fall your hand abeg delete me
Wetin you wan believe if you no believe me
I will not deceive do not deceive me
And my love go pass the love you give me
If I fall your hand abeg delete me yeah

The post Johnny Drille “Believe Me” Lyrics appeared first on tooXclusive.



source https://tooxclusive.com/johnny-drille-believe-me-lyrics/

0 Comments

What do you feel about our post ??
Don't forget to drop your comments below 👇👇👇

Or call us +2349036431442