Lyrics for Magician Morravey Ft Davido
![Morravey RAVI](https://tooxclusive.com/wp-content/uploads/2023/11/b9432c546a98478b1cf9e7b56b359c5df87188ae3d5f2ab819e3410fc1d2eeff.jpeg)
Me before, omo
Inside life, they don’t know
Do covers I no stop
One more video I turn up
Paid mi jehjeh
See me now my own don clear
From mile 3 to yankee
As I enter the Ama
My Alma-mater (ama matter)
You self you con dey wonder
Sey wetin I go do
I don meet the Holy Father
IDAN (e don) dey my matter
If you say I nor fit do am
Then nah wetin I go do
I enter like Magician
I shock insta
Billboard nah me get am
The way I enter
I enter like Magician
Nor be common entrance
Na Large Entrance
Abobi no resistance
Showed up and I bossed up
I don show and I can’t stop
You can’t stop me
They take shots and I hold block
I step out it’s a road block
No one can stop me
Shutting down cities
Jaye lo. I’m living my dream
From choba to yankee
As I enter the Ama
My Alma-mater (ama matter)
You self you con dey wonder
Sey wetin I go do
I don meet the Holy Father
IDAN (e don) dey my matter
If you say I nor fit do am
Then nah wetin I go do
I enter like Magician
I shock insta
Billboard nah me get am
The way I enter
I enter like Magician
Nor be common entrance
Na Large Entrance
Abobi no resistance
The post Morravey “Magician” Lyrics Ft Davido appeared first on tooXclusive.
source https://tooxclusive.com/morravey-magician-lyrics-ft-davido/
0 Comments
What do you feel about our post ??
Don't forget to drop your comments below 👇👇👇
Or call us +2349036431442